FASHION•GIST•MUSIC•EVENTS
This girls don de bleach, Abi na photoshop? De try
Surllivan chime was fucking dis gals way back. De too do. One fine pass.
Abeg is that they don't have money to buy nice clothes for the photoshoot or what? Cuz all I see here is Aba from head to toe ABA!
Awon aiye! Dem don com. Hian! Biko d pix is fyn
Nice pics. Also Get More Updates Here
Smileeeeeeeee!Smile no dey una dictionary?So so strong faceMschew!Mimi!
Issorai!!!!
Hian! Them no change cloth ni? Diva
Lol..nice pix! one d galz nude pix was trending one time.she get fine boobs sha. Gov chime don useless dem.
De re lookn fine jor, comprd 2 wah de used to look like.
Tru dat.. I am not a fan. Jay
Lwkm! I jst knew wat kinda pictures I was gon see b4 opening d link. They didn't disappoint!
mtchewwww this ones just fine, common English to speak for them be like exam.... I watched them on TV the other day... English be the Guy like say she wan sew blouse... e hard am ruggedly
Wetin b ur own wiv bleachn! Ahahnnn! Na ur body, lool! U c fyn picture, can't u jst make a normal comment, choi!
Which one yu get na? Mchew, at least I know dese gurls, who r yu?
Dey luk Pweetty, photoshop or not!
Post a Comment
16 comments:
This girls don de bleach, Abi na photoshop? De try
Surllivan chime was fucking dis gals way back. De too do. One fine pass.
Abeg is that they don't have money to buy nice clothes for the photoshoot or what? Cuz all I see here is Aba from head to toe ABA!
Awon aiye! Dem don com. Hian! Biko d pix is fyn
Nice pics. Also Get More Updates Here
Smileeeeeeeee!
Smile no dey una dictionary?
So so strong face
Mschew!
Mimi!
Issorai!!!!
Hian! Them no change cloth ni?
Diva