What is this? Dbanj you dey there this people dey use you play okoso abi? Ok, let it not just affect the rest of us upcoming because you don turn to mumu for there. Abeg we love you, come back and reconcile with oga baba IDJ. Your rest that time way better of than this naa. E remain small this people go turn you to cleaner o!!! Its enough. You don try
LMAO!!! Dbanj is a fool!
ReplyDeleteWhat is this? Dbanj you dey there this people dey use you play okoso abi? Ok, let it not just affect the rest of us upcoming because you don turn to mumu for there. Abeg we love you, come back and reconcile with oga baba IDJ. Your rest that time way better of than this naa. E remain small this people go turn you to cleaner o!!! Its enough. You don try
ReplyDeleteAh ah which kin thing be this naa. I dey vex pesonally. You can do better than this push over this people has turned you into.
ReplyDeleteWait! just listened to the song and i no hear DBANJ verse o. Na just oooooooo and aaaaahhhhh him sing naw. Abeg commot him name for the song jo.
ReplyDelete