Pages

Saturday, September 22, 2012

Vic O acquires Range Rover!!





Omo!!! Like play like play,Vic O don buy Range oh!
Baba God bless my hustle too oh! .Congrats Vic O!

8 comments:

  1. OMG!!!! Vic O has don it again ooo. Tђέ 'R kelly' look alike has turned big boy *sealed lips*

    ReplyDelete
  2. Dats a Landrover LR3 jor.

    ReplyDelete
  3. Hahahahahahaa
    Dis is "land rover" na !!!!....
    D mad man sidon ontop d "land" so dat we won't see it !!!..lmaooooooooo
    All d same , I stand surprised !

    ReplyDelete
  4. Lol y do I love dis irish gal? Tess u yourself na bush girl u don't even know d difference.sighs but Vic, you go to the shopping mall, see a range rover, sit on the bonnet, take a pic and upload to twitter saying"just bought a new range", GOD IS WATCHING

    ReplyDelete
  5. People dey buy better range dash deir woman dis one dey here dey make noise 9ja,s Rkelly toh badt gan

    ReplyDelete
  6. @janet,y do I love u tooo? ( -̩̩̩͡˛ -̩̩̩͡ )

    ReplyDelete
  7. Abeg who be dis dead guy......i no sure say na music wey i watch na him dis guy take buy car...lol

    ReplyDelete

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...