Dis geh na cow sha! .....and he said " nice tat" finish ooooo!
She better marry davido, or else na *missionary tins* oooo, cos no man go dey do him chic doggy con dey see #HKN davido#. Unto which levels na.... Mtscheeeeeeeew! I never see dat "celebrity"
Azzin ehn..! No hating, but really? Davido? That babe is older than he is.. Even missionary sef no do.. Make the babe just must to marry the Davido guy, even if Davido no go marry am! I TATTOO ur name for my body, and u say, "nice tat"? Na GGPU!!!
I never tattoo my papa name na 20yrs old brat I go tattoo he name. She's just a low life cheap attention seeker. With d money spent and d pains all she got was 'nice tat' aunty go weep for your stupidity.
Why are you guys attacking dis fine, stupid, senseless and foolish girl.this goes a long way to show that she is as cheap as her fake brazilian hair. #T gbogbo#
This is madness of the highest order. Na Davido be her bf or future husband wey she go tat him name for back. Annie sef no do such for Tuface bt na she sabi sha am sure she is seeking cheap attention n I can bet it dat d tat isn't a permanent one else she will die young
Dis geh na cow sha! .....and he said " nice tat" finish ooooo!
ReplyDeleteShe better marry davido, or else na *missionary tins* oooo, cos no man go dey do him chic doggy con dey see #HKN davido#. Unto which levels na.... Mtscheeeeeeeew! I never see dat "celebrity"
Azzin ehn..! No hating, but really? Davido? That babe is older than he is.. Even missionary sef no do.. Make the babe just must to marry the Davido guy, even if Davido no go marry am! I TATTOO ur name for my body, and u say, "nice tat"? Na GGPU!!!
DeleteParadoX!
LWKMFHO,@manita it is nt a small somtin o ROTF
DeleteGood riddance!
ReplyDeleteOh boy dis girl done fuck up,,she just have to marry him or else waitin happen for 1963 go happen again
ReplyDeleteomo no b lie, d gurl na maalu
ReplyDeleteI never tattoo my papa name na 20yrs old brat I go tattoo he name. She's just a low life cheap attention seeker. With d money spent and d pains all she got was 'nice tat' aunty go weep for your stupidity.
ReplyDeleteMimi!
Her nails and dark knuckles is enough proof she's a slut.
ReplyDeleteMimi!
I never see the celebrity ☺
ReplyDeleteWhy are you guys attacking dis fine, stupid, senseless and foolish girl.this goes a long way to show that she is as cheap as her fake brazilian hair.
ReplyDelete#T gbogbo#
Silly tin 2 do tho buh her knuckles aint dark...4 d person hu saw dark knuckles,its jst normal
ReplyDeleteThis is madness of the highest order. Na Davido be her bf or future husband wey she go tat him name for back. Annie sef no do such for Tuface bt na she sabi sha am sure she is seeking cheap attention n I can bet it dat d tat isn't a permanent one else she will die young
ReplyDeleteEyaaa! She's on cheap drugs obviously!! Choi,smh!!!!
ReplyDeleteFor your info u all, she's Davido's Girl friend based in the UK. She's not even a Nigerian. Get ur facts well before u judge!
ReplyDeleteDavido assistant babe we don hear you!
ReplyDeleteLMAO! "Davido assistant babe" choi! u re mouthed jare! nice one
Delete